LRC歌词

[ilingku:042]
[ti:]
[ar:]
[al:]
[by:天琴实验室AI生成v1.0]
[00:03.540](Blessings, blessings, all I wanna do is take it up, way up)
[00:07.860](Verse)
[00:08.100]Baby were (were)
[00:10.410]Dont waste time
[00:10.800]Cos I wanna give you all my loving yea
[00:12.300]Were (were)
[00:12.540]Don’t waste time
[00:12.990]Cos I wanna spend all of my money on ya
[00:18.120]Mama say mama say
[00:19.620]Make I no dey follow ppl quanta
[00:21.720]Say na love and money wey dey conquer
[00:23.970]Nobody fit stop your blessing on God
[00:26.700]I Dey pray, I dey pray
[00:28.350]Make enemy No dey follow me chop
[00:30.540]All I wanna do is to be on top
[00:32.670]Hustle everyday, I’m never gon’stop.
[00:35.430]I remember, for Mile 2, before America
[00:38.970]Everyday na vibe and up NEPA
[00:41.130]No money, Not even pure water
[00:43.740]Wetin my eye don see, bad belle you still jealous me
[00:47.670]No be me, na God dey run my tin
[00:49.680]So oil dey my head, I no fit fear
[00:51.600](Pre Chorus)
[00:52.890]All the things I been through
[00:55.590]They just make me stronger
[00:57.750]Make me go twice harder
[01:01.650]I don learn my lesson
[01:03.780]Time to get my blessing
[01:06.360]My Hands up to the sky high
[01:08.550](Chorus)
[01:09.960]Wetin my eye don see
[01:11.700]Na God, na God Dey run my tin
[01:14.310]I’m getting my blessing
[01:16.170]My hands up to the sky
[01:21.360](Blackway Verse)
[01:27.570]Everything that I dey live through
[01:29.160]Make me look into the mirror then say no weapon formed against you, go prosper Making moments we gon’drink to, sing to
[01:34.980]I get my way whenever I commit
[01:37.110]I tell myself say I go die for this
[01:39.540]No time for the nunfa
[01:41.430]Try me we go give you thunder
[01:43.950]More blessings
[01:45.300]Winning, winning getting money be my motivation
[01:49.680]Bigger mansion for my mommy, she go know say we dey blow
[01:54.000]Taking trips with my brothers
[01:56.190]Getting rich with my brothers
[01:58.410]Is on for life, no one can deny
[02:00.600]Even in a loss, we bless up
[02:02.340](Pre Chorus)
[02:02.640]All the things I been through
[02:05.400]They just make me stronger
[02:07.560]Make me go twice harder
[02:11.460]I don learn my lesson
[02:13.590]Time to get my blessing
[02:16.170]My Hands up to the sky high
[02:19.740](Chorus)
[02:19.920]Wetin my eye don see
[02:21.510]Na God, na God Dey run my tin
[02:24.150]I’m getting my blessing
[02:25.980]My hands up to the sky
[02:28.500]Wetin my eye don see
[02:29.730]Na God, na God Dey run my tin
[02:32.880]I’m getting my blessing
[02:43.440]My hands up to the sky

文本歌词


(Blessings, blessings, all I wanna do is take it up, way up)
(Verse)
Baby were (were)
Dont waste time
Cos I wanna give you all my loving yea
Were (were)
Don’t waste time
Cos I wanna spend all of my money on ya
Mama say mama say
Make I no dey follow ppl quanta
Say na love and money wey dey conquer
Nobody fit stop your blessing on God
I Dey pray, I dey pray
Make enemy No dey follow me chop
All I wanna do is to be on top
Hustle everyday, I’m never gon’stop.
I remember, for Mile 2, before America
Everyday na vibe and up NEPA
No money, Not even pure water
Wetin my eye don see, bad belle you still jealous me
No be me, na God dey run my tin
So oil dey my head, I no fit fear
(Pre Chorus)
All the things I been through
They just make me stronger
Make me go twice harder
I don learn my lesson
Time to get my blessing
My Hands up to the sky high
(Chorus)
Wetin my eye don see
Na God, na God Dey run my tin
I’m getting my blessing
My hands up to the sky
(Blackway Verse)
Everything that I dey live through
Make me look into the mirror then say no weapon formed against you, go prosper Making moments we gon’drink to, sing to
I get my way whenever I commit
I tell myself say I go die for this
No time for the nunfa
Try me we go give you thunder
More blessings
Winning, winning getting money be my motivation
Bigger mansion for my mommy, she go know say we dey blow
Taking trips with my brothers
Getting rich with my brothers
Is on for life, no one can deny
Even in a loss, we bless up
(Pre Chorus)
All the things I been through
They just make me stronger
Make me go twice harder
I don learn my lesson
Time to get my blessing
My Hands up to the sky high
(Chorus)
Wetin my eye don see
Na God, na God Dey run my tin
I’m getting my blessing
My hands up to the sky
Wetin my eye don see
Na God, na God Dey run my tin
I’m getting my blessing
My hands up to the sky

声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们,我们将在第一时间处理!