LRC歌词

[ilingku:016]
[ver:v1.0]
[ti:Bandana (Explicit)]
[ar:Fireboy DML/Asake]
[al:Limitless Groove, Vol. 1 (Explicit)]
[by:]
[00:00.244]Bandana (Explicit) - Fireboy DML/Asake
[00:01.091]Lyrics by:Fireboy DML/Asake
[00:01.252]Composed by:Fireboy DML/Asake
[00:08.372]P-p-p-p
[00:10.379]Lowkey all of them don dey notice
[00:14.508]I'm not joking all my guys dem dem know me
[00:19.262]Since '06 I've been writing this story
[00:23.767]I no be OG but if you ask dem dem know me
[00:28.285]I no dey blow trees
[00:29.725]Orin lo nyi mi lori
[00:32.774]Music chose me
[00:34.389]Just know this and know peace
[00:37.365]I dey lowkey but I'm never lonely
[00:41.742]Sexy ladies come whine fi me slowly
[00:45.838]Na the love wey I see
[00:46.839]Na him wey give me liver
[00:49.072]I be ghetto boy I be sinner
[00:51.168]Fear nobody only Jehovah
[00:53.479]And I thank the Lord I dey go far
[00:55.719]Usain Bolt mo d'aleba
[00:58.055]Shoutout si awon temi ninu ****ta
[01:00.311]Bandana lori bi ti 2 Pac
[01:02.655]Midnight walkers karashika
[01:06.535]Dem never see me coming
[01:09.212]Jo jo jo jo jo
[01:10.692]Oh coming
[01:11.381]L'Eko
[01:12.053]Mo gbe wan ni is coming
[01:14.525]E yeah e yeah yeah o
[01:15.805]Naija boy wey dey go foreign
[01:18.714]Dey go foreign
[01:19.705]Wey go foreign
[01:20.938]Dey go foreign
[01:21.778]Oshey Mr Money
[01:23.079]I'm never weak I never cease
[01:25.238]Till eternity I'm on fire
[01:27.751]My legacy will not die
[01:29.807]My family is for life
[01:32.182]Where dem dey
[01:33.012]Who dem be
[01:33.915]Awon da
[01:34.652]Dem go craze dem go tire
[01:36.788]Dem go say dem go say
[01:38.996]Dem no know wetin dey sup
[01:41.829]Lowkey all of them don dey notice
[01:45.990]I'm not joking all my guys dem dem know me
[01:50.467]Since '06 I've been writing this story
[01:55.305]I no be OG
[01:56.656]But if you ask dem dem know me
[01:58.892]Giddem
[01:58.968]Na the love wey I see
[02:00.048]Na him wey give me liver
[02:02.168]I be ghetto boy I be sinner
[02:04.360]Fear nobody only Jehovah
[02:06.681]And I thank the Lord I dey go far
[02:08.881]Usain Bolt mo d'aleba
[02:11.154]Shoutout si awon temi ninu ****ta
[02:13.410]Bandana lori bi ti 2 Pac
[02:15.873]Midnight walkers karashika
[02:19.639]Dem never see me coming
[02:22.374]Jo jo jo jo jo
[02:23.806]Oh coming
[02:24.654]L'Eko
[02:25.247]Mo gbe wan ni is coming
[02:27.655]E yeah e yeah yeah o
[02:28.998]Naija boy wey dey go foreign
[02:31.815]Dey go foreign
[02:32.847]Wey go foreign
[02:33.959]Dey go foreign
[02:34.839]Oshey Mr Money
[02:37.904]Dem never see me coming
[02:41.834]See me coming
[02:43.863]Mo gbe wan ni is coming
[02:47.079]Naija boy wey dey go foreign
[02:50.870]Wey go foreign
[02:52.724]Oshey Mr Money

文本歌词


Bandana (Explicit) - Fireboy DML/Asake
Lyrics by:Fireboy DML/Asake
Composed by:Fireboy DML/Asake
P-p-p-p
Lowkey all of them don dey notice
I'm not joking all my guys dem dem know me
Since '06 I've been writing this story
I no be OG but if you ask dem dem know me
I no dey blow trees
Orin lo nyi mi lori
Music chose me
Just know this and know peace
I dey lowkey but I'm never lonely
Sexy ladies come whine fi me slowly
Na the love wey I see
Na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the Lord I dey go far
Usain Bolt mo d'aleba
Shoutout si awon temi ninu ****ta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers karashika
Dem never see me coming
Jo jo jo jo jo
Oh coming
L'Eko
Mo gbe wan ni is coming
E yeah e yeah yeah o
Naija boy wey dey go foreign
Dey go foreign
Wey go foreign
Dey go foreign
Oshey Mr Money
I'm never weak I never cease
Till eternity I'm on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey
Who dem be
Awon da
Dem go craze dem go tire
Dem go say dem go say
Dem no know wetin dey sup
Lowkey all of them don dey notice
I'm not joking all my guys dem dem know me
Since '06 I've been writing this story
I no be OG
But if you ask dem dem know me
Giddem
Na the love wey I see
Na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the Lord I dey go far
Usain Bolt mo d'aleba
Shoutout si awon temi ninu ****ta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers karashika
Dem never see me coming
Jo jo jo jo jo
Oh coming
L'Eko
Mo gbe wan ni is coming
E yeah e yeah yeah o
Naija boy wey dey go foreign
Dey go foreign
Wey go foreign
Dey go foreign
Oshey Mr Money
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe wan ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr Money

声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们,我们将在第一时间处理!