LRC歌词
[03:26.00]Show dem say You no be man made oh
[03:26.00]Show dem You get all the power
[03:26.00]Baba You no be small boy
[03:26.00]Baba Your the big Boss
[03:26.00]The greatest greatest
[03:26.00]
[03:26.00]Dem no know say
[03:26.00]Bad man fit change again
[03:26.00]Dem dey think say
[03:26.00]Wetin spoil don spoil finish
[03:26.00]I serve a God who can turn things around
[03:26.00]Baba show dem say na You get all the power
[03:26.00]
[03:26.00]Baba no dey talk too much
[03:26.00]E dey show dem show dem
[03:26.00]Baba no dey talk too much
[03:26.00]E dey show dem who get all the power
[03:26.00]
[03:26.00]Baba no dey talk too much lai lai
[03:26.00]Look at what His done in my life
[03:26.00]I was lost and struggling
[03:26.00]But He suddenly came through for me
[03:26.00]At the right time
[03:26.00]Why me I dey hold am tight
[03:26.00]True talk omo no be lie
[03:26.00]As long as him dey my side
[03:26.00]Weather e be say or night
[03:26.00]I go dey alright
[03:26.00]
[03:26.00]Chai chinekeme
[03:26.00]You shine the light and show me the way
[03:26.00]I can’t deny there’s no debate
[03:26.00]No is the right time to celebrate
[03:26.00]
[03:26.00]Sing hallelujah all the way
[03:26.00]Shout hallelujah all the way
[03:26.00]Jehovah Jireh is on the case
[03:26.00]Him get the final say ye ye ye
[03:26.00]
[03:26.00]Big God oh
[03:26.00]wey dey turn small man to a biggie man oh
[03:26.00]I’m a living testimony
[03:26.00]Say God for change and take anybody higher
[03:26.00]Baba no dey look Uche face
[03:26.00]Everyday I dey elevate
[03:26.00]Baba just dey carry me go
[03:26.00]Oti gbemi soke
[03:26.00]If you know my story
[03:26.00]You go join me give God the glory
[03:26.00]See as I dey sing I dey dance I dey jolly
[03:26.00]Cause You don expand my territory

文本歌词
Show dem say You no be man made oh
Show dem You get all the power
Baba You no be small boy
Baba Your the big Boss
The greatest greatest
Dem no know say
Bad man fit change again
Dem dey think say
Wetin spoil don spoil finish
I serve a God who can turn things around
Baba show dem say na You get all the power
Baba no dey talk too much
E dey show dem show dem
Baba no dey talk too much
E dey show dem who get all the power
Baba no dey talk too much lai lai
Look at what His done in my life
I was lost and struggling
But He suddenly came through for me
At the right time
Why me I dey hold am tight
True talk omo no be lie
As long as him dey my side
Weather e be say or night
I go dey alright
Chai chinekeme
You shine the light and show me the way
I can’t deny there’s no debate
No is the right time to celebrate
Sing hallelujah all the way
Shout hallelujah all the way
Jehovah Jireh is on the case
Him get the final say ye ye ye
Big God oh
wey dey turn small man to a biggie man oh
I’m a living testimony
Say God for change and take anybody higher
Baba no dey look Uche face
Everyday I dey elevate
Baba just dey carry me go
Oti gbemi soke
If you know my story
You go join me give God the glory
See as I dey sing I dey dance I dey jolly
Cause You don expand my territory
Sing hallelujah all the way
Shout hallelujah all the way
Jehovah Jireh is on the case
Him get the final say ye ye ye
Baba no dey talk too much
E dey show dem show dem
Baba no dey talk too much
E dey show dem who get all the power